
(Songwriter: Paul Okoye)
Make somebody please call heaven
Make I tell my mama say e don happen
Eh Eh
Oh Papa, Na that level eh ya
Wey I promise you say e no go happen
If to say Una dey
For everything wey dey happen today
E For be say we no go misbehave
All man go dey concentrate
Wherever you are
We no be who we are
Cos if to say una dey
For everything wey dey happen today
E for be say una go intervene
Cos right now everything na pain
See your children dey misbehave
See the fans all em dem dey shake
Copyright: Paul Okoye

