LYRICS: Paul Okoye (PSquare) – Call Heaven
Make somebody please call heaven
Make I tell my mama say e don happen
Eh Eh
Oh Papa, Na that level eh ya
Wey I promise you say e no go happen
If to say Una dey
For everything wey dey happen today
E For be say we no go misbehave
All man go dey concentrate
Share
