
(Songwriter: Reekado Banks)
We no dey spend on budget
Influential spending
And if I catch you for there
Omo ma seleni
Awon temi de ti wole
Formation aiye
E je ka le won lere
E je ka le won lere
Omo gutter di onile
Omo gutter di olona
E wo omo ton ta breadi
O ti di onile ni banana
I no dey bend down select
My money plenty
I get proper connect
Influential spending
Everything wey I do is standard
Car wey I drive is standard
Girl wey I carry standard
I no dey ever do sub-standard yo
I say you is standard
I say me is standard
Oya my people standard
You no dey ever do sub-standard
Is about time to
hear the verse 2
This girl a
If you dey feel me
Make you no dey kaku
You ready for the cruise
Biggy money full for the robber band
Gat shoes, everything no be lie
We aren’t trip on stand
See, I get goons wey dey hold me down
Oya oya oya rewind selecta oh
Baby oya whine to the centre oh
Oya give them the lamba oh
Altims, oya give
Them instrumental oh
E je ka le won lere
E je ka le won lere
Omo gutter di onile
Omo gutter di olona
E wo omo ton ta breadi
O ti di onile ni banana
I no dey bend down select
My money plenty
I get proper connect
Influential spending
Everything wey I do is standard
Car wey I drive is standard
Girl wey I carry standard
I no dey ever do sub standard yo
I say you is standard
I say me is standard
Oya my people standard
You no dey ever do sub-standard
All my people pray dem dey pray for blessing
All my people pray dem dey pray for blessing
Kori bawa se make we call on blessing
Kori bawa se ka le fe beyonce
Copyright: MAVIN

