
P-Square eh eh
Yahn ahn
Allaa
Yahn ahn
Lets go
Hook
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
Verse
I get power eh
Me I no dey bother yeh
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo
I get power (ah) me I no dey bother (ehn ehn)
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo
Chorus
Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze oya now
Hook
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
Verse 2
We don go with another
Wey go take una further
Na we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders
Chorus
Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze
Hook
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
Burukutu Hey
Burukutu
Yahn ahn
P-Square
Allaa
Yahn ahn
Chorus
Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)
Hook
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
Copyright: P Sqaure

