(Producer: Jay Paul, Uhuru. Songwriter: Ketchup)
Jay Paul Beat
6o6 Music
Ketchup upon the chips yeah
Uhuruuu
Verse
I’m looking for the baddest babe
The one wey drive the man dem crazy
I don see her since
I no wan rush
She dey form bad girl
But I no want talk
Balance girl me I dey on check
After the party you go know what’s next oh
Chorus
Baby Paulina dey do like sey
She no go give me her number eh
And baby Paulina dey do like sey
She no dey feel the lamba eh
But she be giving me more
Giving me more
Hanging her legs on the waall
On the wall
You dey feel am abi
Hug your neighbor
Na Naija be this
You dey dance am abi
We dey for Lagos
Na we dey run the streets
Verse
I’ll be killing them all
Killing them all
I’m killing them all
On the floor
Baby giving me more
Giving me more
Shes giving me more
On the floor
Bridge:
ehseeni,
na se mini
e suku an lale
e mini nica ba an lale
uh yang shara kani se
nica ba an lale
selehu
selehu…
Chorus
Baby Paulina dey do like sey
She no go give me her number eh
And baby Paulina dey do like sey
She no dey feel the lamba eh
But she be giving me more
Giving me more
Hanging her legs on the wall
On the wall
Baby Paulina dey do like sey
She no go give me her number eh
And baby Paulina dey do like sey
She no dey feel the lamba eh
But she be giving me more
Giving me more
Hanging her legs on the wall
On the wall
Hook
You dey feel am abi
Hug your neighbor
Na Naija be this
You dey dance am abi
We dey for Lagos
Na we dey run the streets
Baby Paulina dey
Hey
Baby Paulina dey
Hey
Baby Paulina dey
Hey
Baby Paulina dey
Hey
Baby Paulina dey do like sey she no go give me her number eh
Baby Paulina dey do like sey she no dey feeli DI lamba eh
Instrumental Bridge
Copyright: Ketchup, Uhuru.


