
(Producer: Spellz. Songwriter: Burna Boy)
I’ve been looking I’ve been searching
Mana hustle mana working
But I be ordinary person
Wetin you see na God blessing
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for me
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for me
Uh, Duro na je n fa igbo tan, Oya mo ti fa igbo tan
Kilo shey e gan abi mo jo Frank Ocean
Say I don come to cause commotion
Burna boy don blow like explosion
Hey, me I dey wreck igboro gan
Na me dey make igboro kolo gan
Hey, lo n’temi mi tele won
Oluwa Burna born new gbege won
Check and balance
I know say if I start am na them go palantia
Them dey halla my name from here to Canada
Give them something wey long wey bend like panana
Oye gbe tan o, oya sun gbalaja
I’ve been looking I’ve been searching
Mana hustle mana working
But I be ordinary person
Wetin you see na God blessing
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for me
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for me
Man I get grinding
Girl ah enjoy me
So that all the rhythm at your shows headline me
Errbody wan sign me, nobody can find me
Mana bad man FBI can’t find me
Moon time me look clean and shining
Me forget the time but me rolex remind me
Real bad man them form baghdad behind me
Focus on the matter no more bad designing
Hey, to all my niggas and guys wey getting money ori e wo’le
Sup our niggas and guys to n getting money ori e wole
I’ve been looking I’ve been searching
Mana hustle mana working
But I be ordinary person
Wetin you see na God blessing
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for me
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for me
Check and balance
I know say if I start am na them go palantia
Them dey halla my name from here to Canada
Give them something wey long wey bend like panana
Check and balance
I know say if I start am na them go palantia
Them dey halla my name from here to Canada
Give them something wey long wey bend like panana
Oya gbe tan o, oya sun gbalaja

