
(Songwriter: 2face)
Eey
Ok naa
Unto the matter
Everything wey we do
Na jjeje, na jeje
Na jeje, na jeje
Na jeje, na jeje
Na jeje, na jeje
Chorus
See
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na Jeje , Na Jeje
Na Jeje
I dey do my thing Jeje
Na Jeje , Na Jeje
I dey do my thing
Verse
I get Money
I spend am well
I get babe
I dey use am well
I get chiquito
I dey spoil am well
I get followers
I dey follow them well
The reason wey we dy here
Na to buy and sell
But some people want to dy
here na to quarrel and yell
99 problems na who you wan tell
Na to do am Jeje
Till the remaining of the day
One time for your money
Two time for your mind
If you’re feeling what am feeling
Every with the feeling Yeah
Arise and Shine
I say One time for your money
Two time for your mind
If you’re feeling what am feeling
Continue do your thing-ing Yeah
Arise and Shine
Chorus
See
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na Jeje , Na Jeje
Na Jeje
I dey do my thing Jeje
Na Jeje , Na Jeje
I dey do my thing
Verse
Ok now
Na wetin them go want make I do the show them sell
No craze now
Make I enter the place
Make I start to dey spoil ground
If I start e no go finish
E no finish
E no finish
I swear now
I swear now Hehe
I see you
You see me too
Na different different things we come here to do
Some be lawyer
Some na doctor too
Some na minister
Some na labourer too
And so
And so what
Anything you do make u do am well
Vulcanizer Vulcanize am well
Senator Senate am well
Do your best make you no kill urself
Live your life make you leave me rest
Cause there’s nothing wey you wan prove
Hey! Hey!
Chorus
See
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na Jeje , Na Jeje
Na Jeje
I dey do my thing Jeje
Na Jeje , Na Jeje
I dey do my thing
Verse
Yee
I dey feel like doing plenty things
Na where I go start?
Abi make I wear my Pon and Sapron things
where be that
From Festac
Oju Elegba cruising
Everything they want to be doing
Everybody get their own mouth
Them go talk wetin them wan talk
Hook
Some go observe things
Some go do things
Some go dey criticize things
Anywhere you dey
Anywhere you dey!
Anyhow e be
Anyhow e be!
You go like to
Understand how e be
And you go like to
fear
Chorus
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make I show them
I no dey like to dey show myself
Na Jeje , Na Jeje
Na Jeje
I dey do my thing Jeje
Na Jeje , Na Jeje
I dey do my thing
If to say aids get cure
They for don bring am
If motor dey fly
Them for don do am
If to say Superman dey
We for don see am
If to say we fit see devil
One time we for kpai am!
Copyright: Hypertek


1 comment
"I get brain, I dey use am well" NOT babe.