Mavin, eh eh….eh eh
Korede Bello….Don Jazzy again oh
omo olope….mega superstar oh
o da na
Chorus:
I don get alert God win
and I don pay my rent God win
dem be wan fall my hand but God win
dem be wan kill my joy but God win
Verse 1:
I say anything I do na God win oh
na God win oh
na God win oh
anything I do na God go win oh
na god go win oh na God go win oh
I don change my name to God win
and omo I don buy motor..God win
dem say my market no go sell but God win
and dem be say I no go blow but God win dem my brother
make them try their luck
Chorus:
My God go win oh
my God go win oh
my lord go win oh
anything I do na god go win oh
na God go win oh
na God go win oh
Verse 2:
As you don pass exam na God win..ehn ehn
and dem be say uno go pass but God win..ehn ehn
you wake up see today lasan na God win..ah ah
robbers dey rob dem no see you, brother..God win
dem no see you my sister
Chorus:
Oya belover na God win oh
na god go win na God go win o
anything I do na God go win oh
na God go win oh
na God go win oh
Verse 3:
As na your wedding day, na God win
and e don tay wey you dey find but God win
see we go pop champagne today God win..ah ah
and we go dey dance dance cause God win o..elelele
anything you win, na god win
and if you win election, my brother God win
if you win the contract, my friend God win
if you check the countdown, my brother god win
and if your market sell lelele
Chorus:
Na God win o na God go win oh
na God go win o
anything i do na God god win oh
na God go win oh na God go win oh
why you no go dance na God win oh
na god go win na God go win oh
anything i do na God go win oh
na God go win oh na God go win oh
God win


